Shine ft. Shoday Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Dem know want to see me drink water drop cup o
(anh ah)
Omo araye ma ni ika wan buru gan o
(Won buru gan o)
Before dem do me bad moti lo Mowan lowo
(Motilo motilo motilo )
Won le titi wan bati moti Tana Tana
Ah ah ye
Imole ni mi
See I go shine bright o
Una go see
say I go fly high
Mama keep praying for me yeah yeah
I know say grace go surely speak for me
Aah aah ah ahn o nana a ye
I say dey can never kill my vibe
Dey can never stop my shine ama champion
Keep moving day by day
Blessing everyday by day
Baba Lo mu wa lo
Ni Igboro wan ti mo mu wani Daniel lolorin Asiko yi
Give it to them vibe on vibe
Gbedu wey dey burst there brain ti wan o gbo ri
Aaiye won fe wobi tama bade eehh
Won ti gba pe grace of God take us far away
Aaiye won fe wobi tama bade
Wan ti gba pe grace of God take us far away
Imole ni mi
See I go shine bright o
Una go see
say I go fly high
Mama keep praying for me yeah yeah
I know say grace go surely speak for me
Aah aah ah ahn o nana a eeh
Oluwasegun de de de
Let there be light o let there be light o
Even if dem dey dim the light e go still bright o
Who my God don help no man fit stop am
Them fit try dem no fit run am
If my success dey vex you larimo gutter
No be me dey cause your wahala
Won mi si isan
Won mi si won mi si isan
You go hear my news o de malari mo
My brother won mi si isan
Them be dey ask me say why me no dey block my enemy
Who go feel sad when I'm winning
Shey u see the scars when I'm running
This life no go sweet if u no get enemy
Imole ni mi
See I go shine bright o
Una go see
say I go fly high
Mama keep praying for me yeah yeah
I know say grace go surely speak for me
Aah aah ah ahn o nana a eeh
Imole ni mi
See I go shine bright o
Una go see
say I go fly high
Mama keep praying for me yeah yeah
I know say grace go surely speak for me
Aah aah ah ahn o nana a eeh