![Vibration](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/04/41c1e14a5409442cb1ea8a0293a6933c_464_464.jpg)
Vibration Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Buni
Why you dey dance
Like say na only you dey for the club oh
Body dey move
The thing come balance, the thing come bad
And you dey shake am come my side oh
I just dey look
Wetin' I see e dey be like
Vibration
Me I never touch anything but for eye e dey be like
Vibration
Grown and sexy, you sabi seduction
Always using Vibray, Vibray
Vibray, Vibration
Dance floor wey you don colonize, and I must to ginger oh small thing
Wey I don realize
Finally oh, finally
Me I don see your eyes
Baby problem no dey finish
When I'm on my knees and I pray
Na you be the image
Long leg like who dey play ball o
Na you be the package
Only thing I know is I cannot focus again
Wetin' be focus eh what I see e
Dey be like
Vibration
Me I never touch anything but for eye e dey be like
Vibration
Grown and sexy, you sabi seduction
Always using Vibray, Vibray
Vibray, Vibration
Why you dey dance
Like say na only you dey for the club oh
Body dey move
The thing come balance, the thing come bad
And you dey shake am come my side oh
I just dey look
Wetin I see