Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hmm ahh eeeh ah ahh

Hmm ah eeeh ah ahhhhhh

Hmm hmm hmm hmmm

Turn my calculus to ABC

Accurate Boy

Tarare Tarare Tarare [hmm ah hmm ah hmm hmm]

At first when I see those things I begin to imagine and e come dey be like magic

Some months now boy no dey rest but I still dey standfit [Hmmm ahhh]

Reset my life I no want sorrow [sorrow]

Baba tete gbogo fun Omo olofo [fun Omo olofo oo]

I be humble boy mi o de kin shako [shako]

Iffa start to talk dem go call me parrot [eeeh aahh]

All my outfits don dey old [don dey old]

me I no see money buy knicker [buy knicker]

Everyday I dey wake I Dey gbadura [I Dey gbadura]

Kori bamise Lola satira [Lola satira]

Hustling everyday and night no cash out [No cash outtt]

Mi ode fe pada lole empty-handed [empty-handed]

Olujomimo tete wa se

Cuz Moh jeya motun shashe

For over six months I no dey play inside there

Na only me know wetin I see as I Dey face my fears [hmm ah yayayaaa]


Odojú súnmì mi o lolé [mi o lole eeh]

Anywhere money dey me I wan dey [dey]

Many many things wey I dey face [face]

Baba bamise I no want disgrace [disgrace]


Odojú súnmì mi o lolé [mi o lole eeh]

Anywhere money dey me I wan dey [dey eeeh]

Many many things wey I dey face [face][Hmm ah ya]

Baba bamise I no want disgrace [disgrace]


Cuz Wetin my mama go chop

Wetin my sisters go chop

Wetin my brothers go chop

I Dey find and I no fit to stop to dey think which kind be this [which kind life be this]


Cuz Wetin my mama go chop [wetin my mama go chop]

Wetin my sisters go chop

Wetin my brothers go chop [go chop]

I Dey find and I no fit to stop to dey think which kind be this

[Ah yii]

Normal normal I dey try shey you know [Shey you know]

I fit small but I don face many shits [many shits]

Mama tell me say make I banuso mase baniyan so rara

When she called me she said Omomi shey jeje [shey jeje]

I told my mama say I no fit lele [I no fit lele]

I promise if I dey come home moma kowodele

Bad energy go moun sise dede


Odojú súnmì mi o lolé [mi o lole eeh]

Anywhere money dey me I wan dey [dey]

Many many things wey I dey face [face]

Baba bamise I no want disgrace [disgrace]


Odojú súnmì mi o lolé [mi o lole eeh]

Anywhere money dey me I wan dey [dey eeeh]

Many many things wey I dey face [face][Hmm ah ya]

Baba bamise I no want disgrace [disgrace]


Cuz Wetin my mama go chop [ohh yeah]

Wetin my sisters go chop [ohhhhh yeeee]

Wetin my brothers go chop

I Dey find and I no fit to stop to dey think which kind be this [which kind life be this]


Wetin my mama go chop [wetin my mama go chop]

Wetin my sisters go chop

Wetin my brothers go chop [go chop]

I Dey find and I no fit to stop to dey think which kind be this


Hun hun hun hun

It eelarge fire mix

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status