Champion Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Champion - Heze
...
Heze oo
Heze oo
Say
E bitimoti sare dede Baba jowo
Baba tete sey
Majekintete lojabo
Coz I know say buga don plenty
And I go stand alone
And I say born champion
Well man no go give up oh no
Coz I no say e go sup for me
I no go take the confidence
My self I get believe
Eledami jowo mi
Sey temi o
Kaye mifimi Shey yeye
Jowo a lot of things de for my head
As a born champion
Me cannot give up
No no no
So many challenges today
My own go de Thank God oh
Bukata de for my head
But I still de strong de go
Eledami Shey jowo
Tete babami tete semi jowo
24/7 omo I de for my grind
I try hustle for my own life
Mama de dere and she gas to smile
Everyday I de grind from outside
Me I want to big on flex o
No more steady stress o
No no
Coz I just want jaye to the morning
Make my mama see me call me baby
I no tell you wetin my eyes don see
Jeje Laye me I no fit quit o
I no say e go set o
One day sef e go be
I no get time to de quit o
I get billings for my dm
E bitimoti sare dede Baba jowo
Baba tete sey
Majekintete lojabo
Coz I know say buga don plenty
And I go stand alone
And I say born champion
Well man no go give up oh no
Coz I no say e go sup for me
I no go take the confidence
My self I get believe
Eledami jowo mi
Sey temi o
Kaye mifimi Shey yeye
Jowo a lot of things de for my head
As a born champion
Me cannot give up
No no no
So many challenges today
My own go de Thank God oh
Bukata de for my head
But I still de strong de go
Eledami Shey jowo
Tete babami tete semi jowo
Heze o
Heze o