PABLO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
To hell with niggas
Wey Dey talking bad on my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy Pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos for their head
Make them run me back my shii
I pray to God Allah
Me I no won see defeat
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Come on to me now
Comot for my back
When you see me drive by
You see me all dressed and strapped
Baby tell me how far
You know I'm a big man
Got swagger
Come on to me now
No Dey talk for my back
When you see me drive by
You see me all dressed and strapped
Baby tell me how far
You know I'm a big man
Got swagger
To hell with niggas
Wey Dey talking bad on my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy Pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos for their head
Make them run me back my shii
I pray to God Allah
Me I no won see defeat
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Me i no Dey frown
Trapping right now
Everyday I'm going hard
My strap going bau bau bau
Tell me people calm down
Very very soon
They go know say I bad now
Me i no Dey frown
Trapping right now
Everyday I'm going hard
My strap going bau bau bau
Tell me people calm down
Very very soon
They go know say I bad now
Hmm dey talk
Dey talk for my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos
Kpos kpos
Kpos kpos
For their head
Kpos
Make them run me back my shii
Kpos
For their head