
Make We Dance (M W D) ft. Kobby Oxy & Star Beezy Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
(Nna pua nuzor kam tey egu big guy, Huh egu biaga) kobby oxy, swag… it’s beez on it
NOJOYGANG
(Make we dance)
Make we dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Yea
Make i dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
NOJOYGANG..,,
Big baka wey they make guy man craze
Big Bobby wey they make guy man craze.
I no sabi if another man dey
I wan kpoki that’s the reason am here
Oya na do the dance
Oya na flip your ass make e bounce
I they gate only girls I they count
Inna real life slim girls I they like
2 seconds you don run go squirt
I gallant Omo no 6 feet
Who be that wey wan run my race
I get cow for my house so I no rush meat
(Make we dance)
Make we dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Yea
Make i dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Huuuuhhhh uuuhh
Kobby ox ......waiting man no see before .... Flow no me twere na madro .... I dey mad oo man na bad Nye ntoro hee....Give it to me on the dance floor, were ko suro fawoti bofom yendi agoro wuu ... Slay queens yedi tu awo, ka nokore I know dey care se yekyea na yabo ....as how we do, se wo akomatu...wo hwe na se woho yinkaa nfa beyamatu
I get love for the street efi makoma mu...I go drive you crazy ASE meka banku kobby oxy heea !!! Aaahhhnn
(Make we dance)
Make we dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Yea
Make i dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Alright den
Anytime I step up in the building,
Alla demma know we ah kill dem,
me I wine pon di floor to the ceiling ragga ragga demma know say me ah kill dem.
Murder!!! Murder!!!
Where the party dey call me the waiter, me ah ready fi the tune fi the paper, say me nuh get size so don’t call the tailor.
Dem call me the Girl dem sugar
Dem call me the badman killa
All night long we dey pull up shisha
Me ah school dem so dem call me Teacher
(Make we dance)
Make we dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Yea
Make i dance
Make I put am for your back
Yea
Make we vibe
What’s the deal what’s the price
Make we dance
Make we vibe
Make I dance…..