![Jorguu](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/30/651c4d57eb3c47eaa223e0e45d48cb97_464_464.jpg)
Jorguu Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Jorguu - BOBBY MAURICE
...
Set awon turn up
Parti Boyz Till Jorguu
Awon crase(CakeGang media)
….Awoodat….
Verse I:
Won le le le won far
Won wa wa wa won ri
They call me cake man Noni
Nigga look fresh cause i getti money
Omo nor be small thing
Gbedu popping
High star feeling naughty
Shayo plenty
For the party
Girls them want my something
So nasty
Tasty
For the long thing
Omo no dulling eh
Who no Dey fear billing eh
Oya enter the place
Say my goons no Dey play
And my girls them Dey crase
But my people Dey sway
Aaaah
Hook:
Set awon turn up
Awon sha kor
Party boys ti jorgu
Say the vibes e surplus
Awon crase
Bar man heysss
Make you bring Chelsea
Make i taste something
Verse II:
Make i you bout ya girl
Guy we meet last night
Matters come high
She’s loves 69
Na her favorite style
Bad sharp guy
Chop and slide
Hit her spine
Bottom line
Man i hit them with the gbedu
Like shots on shots
Me i wanna know what’s in your pot
Cooking
Dame boy you hot
But i swear on God
You can’t take my spot