Woman Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ye
Oh no, no, no
Poooh
they call me (akiniz)again oh
Huh huh huh
Huh huh huh
Yepoooh
I no be woman wrapper
But if your down you can rest on my shoulder
No reason wetin dem talk
E no concern me nah their matter
Holy ghost fire
Burn anybody wey wan put asunder
I be your lover
Baby girl you know I fit to give you assurance!
Sundown to sunrise
Been waiting for you to come online
Wanna tell you my mind
Can you spare me just one night? oh
Girl i swear you don't know, you don't know
You don't know what you mean to me
Ah you don't know, you don't know oh
Hmm what you mean to me
I don't mind if dem call you gold digga
Know me I getty plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar
Dollar baby
I don't mind if dem call you gold digga
You know me I geti plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar
Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you
Cause you're affecting me mentally
Wanna treat you specially
Don't wanna see you vexing for me (baby)
I know me I'm a bad boy, I'm a bad boy
But I no go play you like tinko tinko
Asa mpete nwayoma my yolo
Your love de high me like on colos
I know you got some trust issues
But me i no go fi con de do you ojoro
Oh baby
Sundown to sunrise ahh
Been waiting for you to come online
Huh huh huh
Wanna tell you my mind!
Can you spare me just one night? oh
Girl I swear you don't know
You don't know
You don't know what you mean to me
Ah you don't know
You don't know oh
Hmm what you mean to me
I don't mind if dem call you gold digga
Know me I geti plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar
Dollar baby
I don't mind if dem call you gold digga
Know me I geti plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar
Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you
Cause you're affecting me mentally
Wanna treat you specially
Don't wanna see you vexing for me
Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you
Cause you affecting me mentally
Wanna treat you especially
Don't wana see you vexing for me