![For Example](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/29/83e9200d5b694187afa0aa774f31cbf6_464_464.jpg)
For Example Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ay aye, aye, aye
Cause I dey give her booty pa pa pa
For example oya tinuke baby sanko
I know you like the way I do the azonto
If no be canada theres no where to run to
And I go show you mercy for inside my lambo oh ohhhh
For inside my lambo
And I go show you mercy for inside my lambo oh ohhhh
For inside my lambo oh oh ohhhh
eh ehh
I no been know wetin to do
After the girlie leave me she been follow Chinedu
She say make I dey press I no go follow do yahoo
Nah music be my talent and nah wetin I go do
I no go follow blow banku
But if you gimme loud nah you go tire for the cruise
I no fit loose my self at the end of the cruise
And if I loose am oya what is the use
Oya tinuke baby sanko
I know you like the way I do the azonto
If no be canada theres no where to run to
And I go show you mercy for inside my lambo oh ohhhh
For inside my lambo
And I go show you mercy for inside my lambo oh ohhhh
For inside my lambo oh oh ohhhhh
eh ehh, eh eh, eh ehh
Yehhhh
Nah gidigba
See I dey give her booty pah pah pah
Anytime wey I dey give am she ra cha cha cha
She tell me make I no cum and I go wait for am
Hmmm
Biggy Madam
Cuz she dey treat me like Oga
And if I do her wrong she fit to follow my brother
She steady keep it real no need to tell on my matter
And anything wey bad e fit to follow go water
Ehh cuz im addicted to something
And I heard that you're addicted to something
Now we know that we addicted to something
Later on we are addicted to run things ayy