Love Me So Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah, yeah, yeah, yeah
You dey blow my mind
With the way wey you love me so
You dey blow my mind
With the way wey you love me so
You love me, you love me, you love me so
You love me, you love me, you love me so
Shebi na you dey tell me say you no go leave me go rara
You don stay for my life
You no dey leave me o lai, lai
Baba you provide for me I no go ever see sapa
Wetin my eye for see I fit don dey chop kwakwa
Because e don tay, don tay
You still dey, still dey
E don tay, don tay
You still dey my life
E don tay, don tay
You still dey, still dey
E don tay, don tay
You still dey my life
You dey blow my mind
With the way wey you love me so
You dey blow my mind
With the way wey you love me so
You love me, you love me, you love me so
You love me, you love me, you love me so
Nothing fit to separate me from the love that I've found in you
Nothing fit to take me out of this love that I've found in you
Your word is a lamp unto my feet
Your spirit at work inside of me
My life na to dey depend on you
On you, yeah, yeah