TALK OF THE TOWN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
TALK OF THE TOWN - Bryta
...
O Na Na Na
Uhnm Ah Na Na Na
Ahn See Dey Call Me Bryta
Na Na Ahn Na Na Na
Uhnm Ahn Na
Uhnm Na Na Ahn
Shey The Party Don Start
What’s Popping
DJ No Dulling
Put On The Mic. Kan Gbo Mi
All My Guys Wan Balling
Ahnn Ahnn Ahn
Gbedu All Night Long Play My Song
All My Guys See Dem Say Dey Wan Dance
Daju Pa No Do Puff Puff Pass
I No Be Loseyi But Make Dem Give Me This Chance
When The Money Don Enter We Go Party Night Long o
Make The Girls Line Up o
Bad Energy Minus o Oh-Oh-Uhmm
Ta Ba Ti Gboriwole Na We Be Talk Of The Town o
We Dey Walk With No Bodyguard o
DJ Play My Song, Obrigado oh-oh-uhmm
Omo Ologo Ton So ( Ton So Ton So Ton So Ton So)
Shebii Orin Wa Na Ko ( Tan Ko Tan Ko Tan Ko Tan Ko)
To Ba Jade Won A Gbo ( Won A Gbo Won A Gbo Won A Gbo Won A Gbo)
Awa L’omo Tan So ( Tan So Tan So Tan So Tan So)
Bryta We Wanna Party
Bryta We Wanna Party
Bryta We Wanna Party
Bryta We Wanna Party
Anywhere Wey We Party Gonna Be A Shutdown
Ta Lo So Pe Iro Ni
E Wo Eruku Jam Jam
All My Ladies Let Dance
Let Your Buddy Bounce Back
Rise Up Come And Dance To Gbedu
I Know Say You Bad and I Do
Ah Just Dey Do As I Do
You Think Say Na Play
Too Much Gbedu Don’t Use Me Play
Make DJ Put It On Replay