Loki (Casa) ft. Bensolex Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Been on a low for a long while (yeah)
I dae hide my face
Maintain my space
I dae my lane
I dae run my race
I pray for grace
Cos nobody dey for me
Only me dey for me
Nobody feel my pain na why I Dey my Dey oo
(Lowkey Lowkey)
Every other day I dae push my P base on a
(Lowkey Lowkey)
And if e Dey too much I light my spliff cos nobody
(Holy Holy)
I feel better anytime, anytime I'm
(Lonely Lonely)
Money On my mind
Steady on my grind yeah
Look inside not outside
(Ayyyy)
Money and peace of mind
(Ayyyyy)
Cos me I no fit shout
(Ayyyy)
Mi Casa Su Casa
(Ayyyyy)
Look inside not outside
(Ayyyy)
Money and peace of mind
(Ayyyyy)
Cos me I no fit shout
(Ayyyy)
Mi Casa Su Casa
(Ayyyyy)
So many things wen dey pepper my chest
Hustle hustle man no fit to rest
Wetin be work if you no see interest
If you no get them go call you swegbe
Were Were dem go do you yeye
Oluwa o ma jekin shubu
Ma jekin shubu
Cos the load don dey heavy for my neck o neck o
(Lowkey Lowkey)
Every other day I dae push my P base on a
(Lowkey Lowkey)
And if e Dey too much I light my spliff cos nobody
(Holy Holy)
I feel better anytime, anytime I'm
(Lonely Lonely)
Money On my mind
Steady on my grind yeah
Look inside not outside
(Ayyyy)
Money and peace of mind
(Ayyyyy)
Cos me I no fit shout
(Ayyyy)
Mi Casa Su Casa
(Ayyyyy)
Look inside not outside
(Ayyyy)
Money and peace of mind
(Ayyyyy)
Cos me I no fit shout
(Ayyyy)
Mi Casa Su Casa
(Ayyyyy)