
Lies and Nonsenses Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
The matter don tey
My country don crase
Elected Idọti, na tiff na Im dey dey run this place
Our back e don break
Dem dey chop steak
Money gbes from inside safe dem talk say na snake
Poor man, where are your manners
Said the thief in the palace
Its all gone bananas
This life e no balance
Talented boys with no cause to rejoice go dey ask anything for your boys
With nothing to do, oga at top, I have one question for you
We've been hearing all your promises
All the lies and the nonsenses
Embezzle all the things we need to thrive
Uncle where is the sense in this
So many lies and nonsenses
I wonder where your conscience is
You feel Entitled to tinz that's for all of us
Uncle where is the sense in the this
Eyin ole very merciless
E kọ le e ra Mercedes
Embezzle the things we need to thrive
uncle where is the sense in this
So many lies and nonsenses
I wonder where your conscience is
Yee pa
Olodunmare help us
These people no dey fear God
You are now King Charles abi
Prince wey him mama life finish
National cake e sweet die
Dem go chop am till the tin finish
Landlord no dey gree tenant
Dem go promise you maintenance
Dem go change am for you, see finish
180 like three minutes
E no dey finish, dem go wash you infinite
Chop belleful come drink Guinness
They commit many sins na we dey the penance
Meanwhile, dem promise you maintenance
No be small tin e no kere
Life hard like conkere
You no get 1k pere
Whistleblowers fun fere f'awon weyrey
We've been hearing all your promises
All the lies and the nonsenses
Embezzle all the things we need to thrive
Uncle where is the sense in this
So many lies and nonsenses
I wonder where your conscience is
You feel Entitled to tinz that's for all of us
Uncle where is the sense in the this
Eyin ole very merciless
E kọ le e ra Mercedes
Embezzle the things we need to thrive
uncle where is the sense in this
So many lies and nonsenses
I wonder where your conscience is
Yee pa
Olodunmare help us
These people no dey fear God