Silent Pain Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Irawolopeyemi ahn ahn
Going through a silent pain,Nobody know Wetin I Dey see..
But ee Dey pain me ganni, Family no see Wetin I Dey face
But nothing is stopping me,Sheybi nah my dream I Dey chase
Because ee sure me ganni , Ibi ti won ode moma de
Sorry don't call me,because this journey wey I Dey be like ere ori papa
Mama mi lonpemi,Why I stay far away shey bowo lopeyemi nwaka
Joy is still coming,but baba do it on time all this bills are going higher
Sometimes ee Dey do me,when this hustle go pay cause my Pman don Dey tire
Mummy gan omo boshen shey mi oo
Am going harder mio shere ee ee
Oni boshen shey mioo
Ooohhhh ahhhh
Komalope kotoyemi, shani mofi sa,omo ogbon tija…
Awon toni wonma gbemi,gbogbo won tisa,i no fit relax
So as I Dey roll my dice I Dey calculate
Mio sunle tori miogbeni wa
If to say I know my time I for Dey jubilate,in advance but this shit Dey fear me ahn
My eye don see many many for gate
All the things wey them do me I no fit to forget
Since all this while have been hoping on pay
I for give you tips but no be for here
Hope still Dey so I no Dey complain
As ee Dey do me now I no fit to compare
I Dey fake my smile have been laughing on pain
And if you get update ohh my brother con share
Sorry don't call me,because this journey wey I Dey be like ere ori papa
Mama mi lonpemi,Why I stay far away shey bowo lopeyemi nwaka
Joy is still coming,but baba do it on time all this bills are going higher
Sometimes ee Dey do me,when this hustle go pay cause my Pman don Dey tire
Mummy gan omo boshen shey mi oo
Am going harder mio shere ee ee
Oni boshen shey mioo
Ooohhhh ahhhh
(Going through a silent pain)
(But ee Dey pain me ganni ee)
Family no see Wetin I Dey face …