Bullion van Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Situations wey dey kpai person
Nain me I wan Dey avoid o
Situations wey Dey express my brokeness
Nain me I wan Dey avoid o
Cause money Makes the world spin
Fit to make a nigga summersault oh
Feelings wey fit turn
Erujeje to wine
Nain me I wan dey express
I say get yourself oh
Don't come and express
the things that you feel
In my dm
Na money wey I no get o
I no kill person
So carry carry carry go
I say get yourself o
Don't come and express the things
That you feel
In my dm
Na money wey I no get o
I no kill person
So carry carry carry go
Billing sumo
Borrow me sumo
Free me small small small oh
Say dem needing small
Make I borrow them small
Cause anytime I pull up
Them dey see me like a bullion van
Situations wey Dey die person
Na ordinary matter wey Dey pkai person
I carry my own matter
No be JJC
Omo yeah
I carry my own matter
like it's heavenly ahhh
Everybody tryna get a piece of me ah ah
Steady blowing up my phone
They messaging ah ah
If I get the money
Yeah you know I'll call you
Anything for mummy
Even if it's voodoo
Get yourself oh
Don't come and express
The things that you feel
In my dm
Na money wey I no get o
I no kill person
So carry carry carry go
Billing sumo
Borrow me sumo
Free me small small small oh
Say dem needing small
Make I borrow them small
Cause anytime I pull up
Them dey see me like a bullion van