Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Grinding all day want to turn my head

Pushing all in pains me Inno pretend

Hunting all nights for the daily bread

Everytime I go hard me Inno regret

Cus the money gats to come in bulk

Make nobody stress me when I ball

Going very hard for what I want

Dedicate the New sound to the world

Come make I show you

Watin them show me

when Inno get nothing

I Dey Steady on the race

Chasing for the fame

Know them go see something

When I told them I dont play

Stay woke no delay

No one believes in me

And I'm making money now

Spending lavish now

Them say I do something


Hmm

Money

He Dey do something

Made it my first priority

Hmm

Money

He Dey do something

Made it my first priority


Owo lo ma do something

Kin gbo mo mefa lo Paris

Make I show up meet dem in disbelief

Omo ope me Gan fe do big thing

Money make me stay up

Money me roll up

Pushing out the pressure

Feeling that from my songs

Make price high wey no fit fall

Na why I pray to my God

Me I don work pay me my money

No go Dey try to wan shojoro

Eriku poo won le ni Merin

For the side nothing funny o

Me I don work pay me my money

No go Dey try to wan shojoro

Eriku poo won le ni Merin

For the side nothing funny o

Me Dey strive it out here

Building on myself

No time for hatred

Cause the pressure on me

Gats make money

I no fit sleep on it

I wan spend the money

Jaiye foreign

Kim Gbe awon mummy

Make I buy the Bentley

Ice on my wrist

Won o lo ri meji


Hmm

Money

He Dey do something

Made it my first priority


Hmm

Money

He Dey do something

He Dey do something

He Dey do something

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status