![HEAVEN ft. Jaydrg & Big cal](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/23/b83ffba4e99948bd93b7dd1e46f84621_464_464.jpg)
HEAVEN ft. Jaydrg & Big cal Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
Heaven can you hear me beat killer .
Wetn I go tell my mama (wetn I go tell my mama o oh oh oh )
Wetn I go tell my papa (wetn I go tell my papa o oh oh oh )
Mama ,please don’t blame me …
Daddy ,please don’t hate me ..
There’s a lot I am taking ,life itself is crazy ,
I be facing my fears ,
Don’t mistake me ,
Heaven can you hear me ..
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
There’s a lot I’m taking
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
Mama. ,please don’t blame me ,
Heaven can you hear me
Tell mama say all the times wey I tell her say me I dey alright e be big fat lie
Me no want make she feel pity for me so I suppress it all inside
I hope it goes away
Till then mama pray for me, mama pray for me cause out here..
Dem wan kpai you dem go kpai you
Use ur head or them go blow am with their rifle
Dem just wan win your trust dem no really like you
We just tread carefully like we're in a minefield
Dem wan kpai you dem go kpai you
Use ur head or them go blow am with their rifle
Dem just wan win your trust dem no really like you
We just tread carefully like we're in a minefield
Wetn I go tell my mama (wetn I go tell my mama o oh oh oh )
Wetn I go tell my papa (wetn I go tell my papa o oh oh oh )
Mama ,please don’t blame me …
Daddy ,please don’t hate me ..
There’s a lot I am taking ,life itself is crazy ,
I be facing my fears ,
Don’t mistake me ,
Heaven can you hear me ..
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
There’s a lot I’m taking
Heaven can you hear me ..
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
Mama. ,please don’t blame me ,
Heaven can you hear me
I no go like to be competitor
I be Odogwu, stand twice as tall
Make una ready for the banger
Any bad energy back to sender
If e no go be money matter, ehh
Hallelujah, my oluwa
You brought me this far, I’m praising jah
Living lavida never local (Ye!
What I had to lean on was the drugs, maybe not a Glock
Maybe not a bitch tic toc says the clock
Dahm!
The things I had to do to survive
(Make I fit de provide for the family
Praying on it heavily
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
There’s a lot I’m taking
Heaven can you hear me
Heaven can you hear me (Heaven can you hear me )
Mama. ,please don’t blame me ,
Heaven can you hear me .