![Affliction](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/20/b646a77b00bd4a29a854b17863a628d6_464_464.jpg)
Affliction Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Afflictions shall not rise again the second time shotigbo rì bros, this is where I start my story cos life no be kite
"It's your Boy MayorCrane"
"Para dey body ,eèyan la o ko ri
bi ti efó ori, ko ti sun mi ri
mokan ma gbe vibes yen bosewa
mini ke Dami pada omo bi mo se wa
I say many things dey happen, enemies dey tackle
enemies dey find me
i no wan make Dem see me
I no ready to explain, make dem no skin me
24 boys wey don lap me dey don dey drill me
wetin I go call this
in this my early 20's
I swear a threat to kill me
Abeg make them leave me
father Lord no leave me
I see this
They don’t know that I see dem
Lord wetin be this
I lock up
I look up
people say I fuck up
then I lock up
Shit is going crazy,then I hate it
then I bit hard , when I cry so hard
This is me ,I hate it
They don't know
Para dey body ,eèyan la o ko ri
bi ti efó ori, ko ti sun mi ri
mokan ma gbe vibes yen bosewa
mini ke Dami pada omo bi mo se wa
many things dey happen, enemies dey tackle
enemies dey find me
i no wan make Dem see me
I no ready to explain, make dem no skin me
24 boys wey don lap me dey don dey drill me
wetin I go call this
in this my early 20's
I swear a threat to kill me
Abeg make them leave me
leave me with my bullshit
leave me with my full kit
I don't know, this is me
They don't feel me they wanna leave me
No one to hear me when I cry so hard
because they wanna fuck with me so hard
this is me I want make you hear me