Money Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
L to the B
Oh oh yh
Won da mo
Uh uh
I no fine no whine me
Oro owo lo ba mi
Bitch better have my money
Why you dey laugh whats funny?
Make I dey Santorini
Pelu omo to gbayi
Make I chop breakfast unto water
T'owo ba de ma jaye beni o jiya ri
Cos if belle be show glass if you look you go see gari
Awon egbe mi sa ni won je dinner ni Paris
Make I day with Shona ka jaye ka lo is Bali
Uh uh
I no fine no whine me
Oro owo lo ba mi
Bitch better have my money
Why you dey laugh whats funny?
Make I dey Santorini
Pelu omo to gbayi
Make I chop breakfast unto water
So I travel go to Gwagwalada
I won high mo fa Canada
I won chop mo j'amala
Untop water
And for the money call me agarancha
No time for omalicha
Searhing for ogaranya
Every night and day yh
T'owo ba de ma jaye beni o jiya ri
Cos if belle be show glass if you look you go see gari
Awon egbe mi sa ni won je dinner ni paris