Grace ft. Oladino Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Uuuh ahhhan
Kilode oladino gon gon ni o
Uhhhm say they call me kpeseh
Brother shey you know
So many never blow
And so many gon still dey for road
Now I dey tell you make you know
Ooh baby bami jo
But you say you no follow go
As you see say the money never show
Now I go tell you make you know ooh
Oh my nigga
Oh my nigga
Anything you do make sure you dey make the chedda
No go slow don
No go break down
Anything u do make sure u dey make the chedda
Grace
I pray for grace
Make my blessing come make sapa run away
From night till eight ooh
I dey awake
I dey work and pray
Make sapa run away eeh yeeh
Grace
I pray for grace
Make my blessing come make sapa run away
From night till eight ooh
I dey awake
I dey work and pray
Make sapa run away eeh yeeh
Ke Kule gbo ko lo so fun toko
No be everything wey glitter lon pe ni Gold
Ounje agbani ma gbe lò fun ikoko
Kept it in belle the story on told
Work hard nigga
Stand tall nigga
Seven to eleven you know na nonstop nigga
Dem want test me I burn dem like ciga
Osanle to kala all for the cheda
But I dey let them know
No body go dey when sapa dey
So I come dey go from grass to grace
Give thanks and praise dey your day I dey my day
I roll my trips
Oh my nigga
Oh my nigga
Anything you do make sure u dey make the chedda
No go slow don
No go break down
Anything you do make sure you dey make the chedda
Grace
I pray for grace
Make my blessing come make sapa run away
From night till eight ooh
I dey awake
I dey work and pray
Make sapa run awaaay eeh yeeh
Grace
I pray for grace
Make my blessing come make sapa run away
From night till eight ooh
I dey awake
I dey work and pray
Make sapa run away eeh yeeh