Sprinter ft. Armannistate Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Je if you come from the street
Dem no dey get memory so dey keep your receipt
been a long time coming but we still upcoming
Thank God we’ve been overcoming
Some kin things wey no funny
Kadija jo kin jo
You no say na mushin we Dey so I Dey on my toes
Jejely de fa gbo
Jejely de je gbo
Them go move your phone
Put 5 girls on okada
Omo Ase Lon come in a sprinter(sprinter)
Oferege, ogba AGege, ja wo togate,
Oju ore, where mara dey, Ma lo bo de
Ma wo foreplay, Ma je 4k, pelu license
Kilometre times 5x
flash with your move cause you timeless
Are you Damn on trip, you won dey use me dey price benz
Too many goons on deck so many rules don bend sprint race don set
Usan bolt You dey ghost In my four runner
That’s your bolt
Way so logical, can you cope, to the right owner I’m the boss
Sprint