Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yh!

Oh!

Loyal junkie

Xgod

Clouds of thunder pouring rain

The hurt I feel the throbbing pain

Droplets trickling down my face

Oh am I going insane

Life dey play me wayo

I feel good when I fagbo

You no fit thief my ogo

Because I'm high dem think I kolo

When I think of life I just dey wish sey I no grow

And I would be damned if I don't make cheese if I no blow

And I know I'm the man

If you don't know this you go still know

All man be Farmer

What you reap you don sow


You can't fuck with me

You can't do me shit

Only God can erase me

Xgod my G shey u go come party?

I will be there, maybe

I no be GTA

I no be your game

Why you wan dey play me

Only God dey save me

Praying is what I'm doing lately


Only God dey save me

Only God can erase me

Only wee wee lately

Only dozzy bailed me

Only God dey save me

Only God can erase me

Only wee wee lately

Only dozzy bailed me


Got a lot of girls your girl rings a bell

Wo!

Only God can save me

I was so stranded got expelled from hostel

Ah!

Only Abby housed me

She cast a spell she burst my head only Abby tamed me

Ran from home then there was no one there

Only Obinna housed me


Only God dey save me

Only God can erase me

Only wee wee lately

Only dozzy bailed me

Only God dey save me

Only God can erase me

Only wee wee lately

Only dozzy bailed me


You can't fuck with me

You can't do me shit

Only God can erase me

Xgod my G shey u go come party?

I will be there, maybe

I no be GTA

I no be your game

Why you wan dey play me

Only God dey save me

Praying is what I'm doing lately


From Thonia to Rita to Remi ah!

The tutolin coming from Onitsha

Kenny is really a baddie sha

From Helen to Hannah to khadijat

I'm living this life it's a movie

Some niggas dey jump dem dey skip scenes

They hiding their hate with greetings

All these niggas Tryna deceive me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status