DEITY Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Even if you even have to you ought to make a tap out my gee,gimme one for the street
Yeah we moving in sequence sipping ingredient,shey ori agbada ti mo ko
Even if you even have to you ought to make a tap out my gee,gimme one for the street
Yeah we moving in sequence sipping ingredient,shey ori agbada ti mo ko
Omode meta shere wo n wa wa mi wale
You wan come dull me kele,ma n je le e rere
Omode meta shere wo n wa wa mi wale
You wan come dull me kele,ma n je le e rere
Baby girl don't dull you know say time na money
Wetin come Dey sup I wan sell 7:30
My people dem mad
My people dem dy craze
So so suffering 17 molly I never smile
Her body too bad e be like deity
Na you be the cure to my insanity
I want you right now whatcha tellin me
Her body too bad e be like deity
Na you be the cure to my insanity
I want you right now whatcha tellin me
If e no be money no Dey call me on my phone
I no Dey show love when it comes to my doe
Yoruba boy toh bad on a low
If e no be money no Dey call me on my phone
I no Dey show love when it comes to my doe
Yoruba boy toh bad on a low
When I catch a opp
Ama chinge him twice
Ama take his life
Leave his watch and leave his cash
When I catch a opp
Ama chinge him twice
Ama take his life
Leave his watch and leave his cash
Her body too bad e be like deity
Na you be the cure to my insanity
I want you right now whatcha tellin me
Her body too bad e be like deity
Na you be the cure to my insanity
I want you right now whatcha tellin me