100 Dollars Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
[101:40.00]100 Dollars - Sogzy Lee
...
Cuz this hustle le gan
I been dealing with frenemies
Won fe koju timi
I know say u cover me
Sogzy Lee attention
Hello hello
If you call my phone I no dey pick ooo
Make u know say am on the road ooo
Early momo moti daji
Kowo sha ti pe oooo
Anything for the dodo
Nobody knows when u still suffering
Family no dey call broke gee
Wonma bere shii counting
Una go learn lesson
Towo mi bade ooo dem go
Dey gum body
No love So my brother lock up
Many n**** snitch gan
I go rather write songs
Aimoye night shows wey my father lock door
Omo nobody tofe di somebody
U no get person u suppose get sensy
Avoid shenking brother no billing
When sapa been dey shey you dey for me
Oma Koma easy rara 0000
Why u wan Dey gara
Tori pe o gba hundred dollars
You don Dey para o fe ma kala
I no wan be story teller forever baller
Battery charger eyan fine boy Bella
No surrender my dreams weigh bigger
Anyway na way baba korin dola
Oma Koma easy rara 0000
Why u wan Dey gara
Tori pe o gba hundred dollars
You don Dey para o fe ma kala
I no wan be story teller forever baller
Battery charger eyan fine boy Bella
No surrender my dreams weigh bigger
Anyway na way baba korin dola
When my story wan Dey change
Mo fe rowo my lo le
Why my cash app still Dey fail
When my hustle wan dey pay eee
Baba Dakun ba mi she eee
Na wetin man tell man
Make he kill one man
Duro doluwa make you hustle tight
Keep to time as you bomb your site
Cpy cat wear my shoe sho size Oyo lowa
Oma Koma easy rara 0000
Why u wan Dey gara
Tori pe o gba hundred dollars
You don Dey para o fe ma kala
I no wan be story teller forever baller
Battery charger eyan fine boy Bella
No surrender my dreams weigh bigger
Anyway na way baba korin dola
Oma Koma easy rara 0000
Why u wan Dey gara
Tori pe o gba hundred dollars
You don Dey para o fe ma kala
I no wan be story teller forever baller
Battery charger eyan fine boy Bella
No surrender my dreams weigh bigger
Anyway na way baba korin dola