Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2023

Lyrics

This your big energy

Thick thighs make me go faraway

I don Dey fall for you it don tey

Steadily you dey drive me Crazy eh eh

Baby me o baby me o

Is it the shayo o that make me love you.


Cos this kind thing I no sabi

Nah money I Dey look for I no sabi

The way I end up falling for you I no sabi


I just notice am,just realize am.....eh ah


I’m gonna love you forever no lies

I’m gonna love you forever..

I’m gonna stay with you forever no lies

I’m gonna stay with you forever

Other girls wo gbe draw

Nah you me I won stay with o oh

Stay with oh oh oh oh oh


Girl I gbadun the way u Dey whine

This kind thing fit to kill a person

U murdered me already

Cos all this thing wey u carry Dey bloody

I no go give up o till I make your life so sweet o

Baby show me the thing tonight

Totori Me tonight


Cos this kind thing I no sabi

Nah money I Dey look for I no sabi

The way I end up falling for you I no sabi


I just notice am,just realize am.....eh ah


I’m gonna love you forever no lies

I’m gonna love you forever..

I’m gonna stay with you forever no lies

I’m gonna stay with you forever

Other girls wo gbe draw

Nah you me I won stay with o oh

Stay with oh oh oh oh oh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status