Jagajaga cover Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I for don enter kuru
My life jaga jaga
Oh oh
My life uru uru
I dey thank God for mercy
Oh oh
I for don enter kuru
It Friday, omo I dey thank God
Many many pie but omo aye nlo
This story no go sweet if bobo no go win
If you never win, omo dem no go believe
Ah
Thank God for the life I choose
Brother don't mind if them laugh at you
Lo ju won o ma de be o
Omo ara ye
Won le pano pano
Baba wola
Dadi mi o
Baba wola momi mi o
Omo ara ye o
Ema pano ogo
Say all my lovers wey dey gbadun my song
Like the button eje ko lo far
Ebo kolo far
Oh oh
My life
Is a different story
Is a movie written by God
My heart and my sleeve so baby
My wrist hold
My dice got