SATIVA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Phage
Woah woah woah woah
Ayyyyye ah
Woah woah woah woooooah
On this one
Normally you get something
Wey fit to kill a brother man you dey command me for this your axis
And when you roll my baby you make dem men to dey stand at ease for this body
Cus inna the place only you wey dey blow my mind from these shawtys
So I call you baby my lady
You know mi like it when you call me your daddy Sativa baby
Me no wan hurt you mi wan haffi give yoh love on a daily steady
You blow my mind when you steady that whine on my something
Your body set oo my baby
I call you baby my lady
You know mi like it when you call me your daddy Sativa baby
Me no wan hurt you mi wan haffi give yoh love on a daily steady
You blow my mind when you steady that whine on my something
Your body set oo my baby
Woah woah woah woah
Ayyyyye ah
Woah woah woah woooooah
Girl me wan hold you and fold you my lady
Shey make I answer your body's been calling
Mi wan fi kiss and caress that your pretty something
Girl I wan bend you over till its sunny
Swear say you bad girl you be like Kimani
Girl i wan enter you drive your Bugatti
Step on that gas I no slow down till night reach
Come make we act a movie like Jumanji