Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Girl you don know say everything you want

Girl me I fit bring am for you

Say she don't know say if na money wey she want boy me I fi bring am for you


She she she said

She never seen a man like me in her life

Say me I fit give her everything wey she like

She said

My love Fit make her fly

Everything I buy her she never stop her friend them,

Say Selecter give her good loving… oh lawd

Say she never see the kind of loving … oh lawd

Say the kind of loving is from Foreign … oh lawd

I'm the only reason why she falling

You know me use to like where the girls dem Dey

But When you come around me left the girl them place


Girl you don know say everything you want boy me I fit bring am for you

Girl you don't know say if na money wey you want boy me I fit bring am for you

Girlie make you hold hold hold me so well

Girlie make you hold hold hold me so well


Say girlie I just wanna let you to know

If you get the feeling let it show now

Make you never ever let it slow down

Make you never ever let it slow down


Say girlie I just wanna let you to know that

If you get the feeling let it show now

Make you never ever let it slow down

Make you never ever let it slow down


This kind of feeling got me stroke , oh yeah

I never see this love before , oh yeah

I love the way you turn me on , oh yeah

The kind of feeling give me more, oh yeah


Whine girl whine for me girl

Girl I got the money make you whine for me girl

Whine girl whine for me girl

Girl I got the money never form for me girl


Girl you don know say everything you want boy me I fit bring am for you

Girl you don't know say if na money wey you want boy me I fit bring am for you

Girlie make you hold hold hold me so well

Girlie make you hold hold hold me so well


Costa Rica girl dema calling me make I come around me no see them

(torch mix)

Them call me Natural Selecter fi the girls dem

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status