![No pain No gain ft. Tasco & T_dot](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/13/c579581250c64aacbcaafba0d809bc0a_464_464.jpg)
No pain No gain ft. Tasco & T_dot Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Gotta keep my eyes open
Cause bad belle them too much
Put my phone on DND
cause I don’t wanna talk to much
No pain no gain man been striving
One day one dey e go set (e go set)
I no won dey there dey battle
Wetin my papi don face
Numb to pain roll my backwoods and puff
Just for the elevation
Where my men dey we dey pop it and ball
Everyday is celebration here
Tired of all this sapa
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn ahn
Omoyemi kajola kajolowo
Iyen lalubarika
Ahh eh
No pain no gain
No pain no gain
No pain no gain
I say
No pain no gain
No pain no gain
No pain no gain
Last time I checked is quarter pass two
now wanna hit some ballon
nkan toju tiri is uncountable
E don sup for many people
Baba I no won suffer again
Guard me make I dey kampe
life wey we dey e no easy again
To buy data self e no easy again eh
No pain na no gain (no pain na no gain)
No money no gain (no money no gain)
Bye bye to broke days
Make my hustle dey pay
No pain na no gain (no pain na no gain)
No money no gain (no money no gain)
Bye bye to broke days
Make my hustle dey pay
Ahh eh
No pain no gain
No pain no gain
No pain no gain
I say
No pain no gain
No pain no gain
No pain no gain
No pain no gain atila o easy o ma strive gan
reset puzzule strategize game e pressurize won
No excuses for failure toba win won ma famz e
Owo epo laraye la toba big won ma like e
Nobody go run ham baba God na him sure pass
E don get i know get baba God na him know
Pass
On my way to greatness no be vodoo e dey quick cast
I no won go astray hustling for the big bags
Omo iyemi ka pull up
Pull up In a Ferrari
Gbe omoge lo miami
Kin de jaye lo Pelu dia mi
Omo iyemi ka pull up
Pull up In a Ferrari
Gbe omoge lo miami
Kin de jaye lo Pelu dia mi