Real Gee ft. El dorado Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
UE LYONY Drekiss ….Otilor bayen
You Dey my mind I no fit forget you
All of the things wey we do for past
All of the things wey we talk for past
I know you don go my mind dey with you my brother I no fit forget you
I no fit forget you
And if dem talk shit I fight for you
Even if you do bad I defend you cause you be my real life homie
All of the dreams wey we get na for real
Even in your worst times I Dey with you
All of the good times we Dey together my brother
No man fit put asunder the deals wey we get forever
If you see me outside, If you see me Dey hustle my brother show me love oh,Eh show me love
And if you see me outside Dey hustle my daily bread my brother show me love oh, Eh show me love
Friend turned to family
You're a real gee everytime you gat me lit
From the day when we started when we had nothing
But we thank God now that we are balling
And I go pray for you
Fight for you
I go Dey for you anything I buy I go buy for two
Even If trouble Dey I go cause trouble for you
Nah you Dey ginger me when I no get vibe
Trigger me when I don loosegaurd
Coz it's a wicked world and it's cold outside
But me and you we go Dey on Guard
And If them fire Catapult e ft reach us
Everything wey we touch nah God's touch
Me and you for this game we be actor
And if nah money wey them want E too surplus
If them fire Catapult e ft reach us
Everything wey we touch nah God's touch
Me and you for this game we be actor
And if nah money wey them want E too surplus
If you see me outside, If you see me Dey hustle my brother show me love oh,Eh show me love
And if you see me outside Dey hustle my daily bread my brother show me love oh, Eh show me love
LYONY!!!