Rest on Imole Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
(Justice for Mohbad...)
Jay Moni
See
Ah...
A lot of people know the truth
Make them tell us
Imole didn't need to die
Before he got loved
Pikin comot for papa house
In search of daily bread
People wey suppose help,
Turn back push am to early end
My happiness be say
Nobody lives forever,
So you wey take another man
I hope you live forever (say)
Imole lives on,
Your light e no go fit off,
I pray all your sins are forgiven
My brother rest on.
R.I.P Moh!
We love you but
God loves you more,
Your fight e be for all of us.
(Me I no even know say
People love me like this,
Una show me love ah,
God go show you love too.
Blessings my gee I really appreciate you...)