![Bottles](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/03/a6fe5a896b7d46ff99c867c94d46ce1d_464_464.jpg)
Bottles Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah
Badman soseal we run things here
Bomboclat run it up one time yeah
For the first time i sight you
In the club quater past two girl
All the guy demma want you
Me na badman no go dull you girl
Anything wey you want i go get
Anything wey you deserve you go get
We can spend more time
We can catch more vibe
We can get more high we can
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Anything wey you want you can get o ah
Link up oya link up
Badman sey make you link up
Hennessy dey ina mi cup
Badman sey make you link up
Sensima who gat the key the bimma
Oya go and call aisha
Who gat the key to my bimma
For the first time i sight you
In the club quater past two girl
All the guy demma want you
Me na badman no go dull you girl
Anything wey you want i go get
Anything wey you deserve you go get
We can spend more time
We can catch more vibe
We can get more high we can
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Anything wey you want you can get o ah
Drink up
Linkup
Sensima who gat the key the bimma
Oya go and call aisha
Who gat the key to my bimma
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Bottles dey pop o ah
Anything wey you want you can get o ah