Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2023

Lyrics

Gallery - Kliboy

...

Chorus

See her for my gallery

See her pictures all over my photo

Inside my academy

I get opponents wey I dey oppose

I don spend my Salary

I've spent every penny for her toto

E don burst ohh finally

na I dey promote

Verse 1

I been dey reason, how I go live my life in order

Dem say me I bad, e no dey touch my organs

I've been thinking, when will my battery run down

Then I remembered it's unlimited, how did i forget that

Hook

U know I've been thinking otherwise

See Grace for my left and right

Even Nepa no fit cut my light

Cut the story short and summarize

Chorus

See her for my gallery

See her pictures all over my photo

Inside my academy

I get opponents wey I dey oppose

I don spend my Salary

I've spent every penny for her toto

E don burst ohh finally

I no even know how I go control

And iffa tell u my problems shey everything go solve

Una suppose know say no be every beans dey purge

OGA police

Wetin be dis

Which kind proof wey go make you believe

If i don tono, I'm staking it in

if na wrong ponmo, I'm takin it eat

Hook

U know I've been thinking otherwise

See Grace for my left and right

Even Nepa no fit cut my light

Cut the story short and summarize

C

See her for my gallery

See her pictures all over my photo

Inside my academy

I get opponents wey I dey oppose

I don spend my Salary

I've spent every penny for her toto

E don burst ohh finally

I no even know how i go control

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status