
Spoon Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Me sef wan love up
My guys don love up
Everybody get babe
Na only me na hin remain
Shey I no get luck
Before e start we don break up
Others I Dey serenade
E reach to ask God when
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
This Valentine
E pain me gan ni
No gift no call
No paranra for me
I don tire to pretend o
Me sef want my own
God Abeg o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o
Lord if I may ask
If I may ask
Am I a spoon o