
Better Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I Dey ground, what's up?
Yeah
Dronne baby o
Everyday I've been putting in the work
And I've been hoping that someday it would be better
If I no work tell me how my mama go chop
Padi mi Tera moshe make we get this paper
How I go explain I dey work hard but I never make this rabba
Uhhm
How I wan take come explain I dey drop song but I never blow for my zanga
Ahhn ahn
Ahhhhh ahhh ahhhn!
I know say e no easy sometimes
But I gat to just blow
Got to make my life better
Shongbo
I'm a fuckin goal getter
Uhhhn
Oya baby compose
Everything wey do no looseguard am my friend
I am all about the paper
Badman no retreat
Badman no surrender
Shongbo ootan!
Steady on my grind
All my doings on jah
Make no modafucker spoil this one
Getting all the bar
Make I no go loseguard
Uhhhn
And you dey carry up your face like you no see me
And I promise you
You go see me for your TV
Abeg help me tell badbelle make dem free me seh
Yeah I'm ballin on God
Yeah I'm ballin on God
How I go explain I dey work hard but I never make this rabba
How I go explain say I dey drop song but I never blow for my zanga
Uhhnnn
Ahhh ahhh ahhhn
I know say e no easy sometimes
But I gat to just blow
Got to make my life better
Shongbo
I'm a fuckin goal getter
Uhhnn
Oya baby compose
Everything wey you do
No go loseguard am my friend
I am all about the paper
Badman no retreat
Badman no surrender
Shongbo ootan