Who Am I Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2019
Lyrics
Who Am I - Benjiszzy Zaakii
...
VERSE
Who I be, Who I be, Who I be?
Just an ordinary boy, but you made me a king
You carry me from where dem throway me
You no look wetin I do, you call me pikin
Despite my nyama-nyama
Day and night, all I see nah Laba-Laba (Grace)
My soul, you satisfied
And you say “My pikin you are justified”
You carry me gum body oh!
I never see this kind love Laye mi oh!
I get plenty questions walahi
But top of the list nah “WHO AM I?”
CHORUS
Who am I that You are mindful of me oh!
Who am I?
(Who am I that you are mindful of me oh) /2x
VERSE
I only asked for a slice,
But you gave me the whole loaf
Not just any loaf but JUMBO
Before I say ese for the bread
You come sugar my tea
Daddy what a COMBO
You still dey ask “Son, do you need some more?”
Cos’ plenty dey from where that one come from
I’m like “Oh my daddy,
Me I never see this kind of loving laye mi oh”
E weigh me!
To think am sef dey drive me crazy!
I get plety questions walahi
But thop of the list nah “WHO AM I?”
CHORUS
Who am I that You are mindful of me oh!
(Who am I that you are mindful of me oh) /2x
RAP
I no get power of my own heaven knows,
so I perm one side like jerry curl
I know say the weapon of my warfare no dey carnal
So all I need to do na to put call
But before I drop line, the host of angels don line
With their artilleries assembled for the touchline
Baba no wan hear say my leg nack stone
So em give em angles charge over me like say dem owe fine
And He’s like “My son,
You ain’t gotta pay a dime, cos’ the battle is mine”
And these signs will follow you each time you grind
and down to the finish line
I’ll preserve your soul like fine wine
And I’m like, “Who I be, Baba God, Who I be?”
This kind love sef, last born never see
E dey confuse me, cos the way you are mindful of me
I dey wonder, who I be? Who am I
Even when I dey go wrong
(when I dey go wrong)
Your mercy lo sho mi
(mercy lo sho mi)
Even when I dey unworthy
(When I dey unworthy)
You still dey look out for me
(Ese)
Even when I dey go wrong
(when I dey go wrong)
Your mercy lo sho mi
(mercy lo sho mi)
Na em make I dey ask
(Who am I that you are mindful of me?)
Even when I dey go wrong
Your mercy lo sho mi
Even when I dey unworthy
You still dey look out for me
Even when I dey go wrong