Blessing Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Girl the way you whine it girl I cant deny it
Will I ever leave you oh no no oh no
Girl the way you whine it girl I cant deny it
Will I ever leave you oh no no oh no
Too hot Heroshima call her my jigga
Shawdi named Blessing call me her nigga
Who wan come testing smoke am like cigar
Shawdi know nursing healed when I'm with her
Too hot Heroshima call her my jigga
Shawdi named Blessing call me her nigga
Who wan come testing smoke am like cigar
Shawdi know nursing healed when I'm with her
Girl I wan crase baby swr you sweet pass grape
The smile swr e brighten my day
Want to make a man crase
18 and she scared of death
Shawdi born July 31st
Tell am no de fear omo na something wey de come for everybody sef
Even if we gone my love for you ain't dead
When I'm lookin at your face feels like I be looking at a fake
Cos the beauty way too much for me to take
Swr cant comprehend the way you fine I hope say you safe
Cos I know niggas find it hard to hold themselves around you
And that shit I know it ain't safe
And right now I want both my arms around you
Girl trust me to keep you safe
See bae I no de fear to show you wetin de
Your beauty too rare them no de see am everyday
Shawdi like darkskins lightskins just de play
Steady looking for my trouble I like it anyway
Money make it double cos shawdi own gats de
I ain't living life in a hurry I just de
Moving smooth jeje omo nothing spoil for here
Yea yea yea yea yea yea yea