Check Am Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(Mohbad's voice)
Enekudo nikka mi
Wey suppose to the ginger me (ginger me)
After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me)
I dey drink garri
If henny no dey I dey drink pami (drink pami)
I no the over do cause I no wan do wetin go hinder me (hinder me)
Check am check am
After one or two check am
Check who go follow you dey
If you stop to the ball like vini or Beckham
Check am check am
After one or two check am
Check who go follow you dey
If you stop to the ball like vini or Beckham
First of all rest in peace mohbad
Omo its crazy it's so so sad
See it's a doggy dog world so I pray to Allah
Make them no go catch us off guard
Ikelegwu alomi na fafurumi
Enemies everywhere maja chejunubi
I waka alone still adejugubi
Make my own shadow no go do me ewun egbiti
They say they gotta go up so I must go under
Say I shine every winter and summer
When I know say them go fall for gutter
Na when they say na rapstar they wan come conquer
I remain number oka
International or local
Rapstar I wan go global
These other boys wan go kogi achukata hahaha
Enekudo nikka mi
Wey suppose to the ginger me (ginger me)
After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me)
I dey drink garri
If henny no dey I dey drink pami (drink pami)
I no the over do cause I no wan do wetin go hinder me (hinder me)
Check am check am
After one or two check am
Check who go follow you dey
If you stop to the ball like vini or Beckham
Check am check am
After one or two check am
Check who go follow you dey
If you stop to the ball like vini or Beckham
Aburo mi motipe (motipe)
For igboro make I turn up and I no go ask kilofe (kilofe)
People telling me jeka chiche
Who you be were you from?
Romie check am if he carry gun
If e be say you pure
Oya sell wetin you carry come (jomo)
Fear who no fear person
That person fit to murd person
Buy kerosene make e pour person
Light shhhhh make e burn person
Still I remain number Oka (oka)
International or local (local)
Rapstar I wan go global
If you want problem surely e gboka
Enekudo nikka mi
Wey suppose to the ginger me (ginger me)
After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me)
I dey drink garri
If henny no dey I the drink pami (drink pami)