Maa lo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh aye
Oh aye
Oh aye
Oh aye aye
Oh high
Oh high
Oh high
Oh high
This little light of mine
I'm tryna make it shine
I'm tryna make it show
Upon my shoulder
I push my carriage
Na only me fit move my load
Many don try dem shine
Some of dem try dem fail
Some don come and go o
The situation tight for my country
Yet e no fit dim my glow
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen
Oh Mum I'm singing
Na me know the reason
I know how the thing be
I know the feeling
You know I getti duty
To make you come alive
Ah ah ah ah ah
I get talk
I wan talk
Many things wey dey do me
Many things wey dey make me cry to bed every other night
Make I no cast
Make I no cast
Omo I no wan cast
Baba I no wan ca Ah ah ah ast
Make I no cast
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Bi n ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen
Tori mummy
Early morning
I be grinding
For the money
I dey run my race
Para para
Be the matter
Para minta
No need anyone to test my craze
Gba gbe mo gallant
Baba loke
My defender
Mi o le seke
I dey on my pace
Vibing out
Oh high
Vibing out
Oh high
Oh high
Oh high
Oh high
Gbemi soke
Gbemi soke
Gbemi loo
Oh high
Oh high
High
Jah rastafari
Gbemidebe
Gbemidebe
Gbemi soke loke e
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Bi n ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen