Ariboma ft. Yadah Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Ariboma ft. Yadah - Michael Rich
...
Michael Rich:
All other gods are sinking sand,
Some dey way no dey talk
Plenty dey wey no dey see oo
Dem just dey use men play
Sonakirinatemebo,
You love me no be play
Sonakirinatemebo,
Na you I come to hail
All other gods are sinking sand,
Some dey way no dey talk
Plenty dey wey no dey see oo
Dem just dey waste their fowl
Sonakirinatemebo,
You love me no be play
Sonakirinateme Tamuno,
You no dey fall my hand.
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii 2x
Ibregede gele tamuno ariboma meeii
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii
Na you get everything,
Yet you come low for somebody like me.
See wretch, see this weak one wey no get anything
Yet you gave your love, all that reckless love,
Extravagant love ooo...
You no dey count the cost ooo
This little girl is here to say thank you for the love,
The love that you gave
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii 2x
Ibregede gele tamuno ariboma meeii
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii
Michael Rich:
But you get mind o you get mind o, Tamuno.
That cross o, my cross o, e weigh
If na me carry the cross, I for drop am twamma
Na to talk about the plenty whippings,
Wey dem leave for your back o
But you for fit lap my sins, make dem disemback oo
You for fit buka too say the cross on again oo
But you choose just to die for me on calvary
To prove your point of love oo 2x
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii 2x
Ibregede gele tamuno ariboma meeii
Imiete, fia fia tamuno ariboma meeii
Ariboma eee
Ariboma 2x oyewoboma ee
Ogbaka mee, ogodi mee tamunooo
You no dey cut my game o
Jesus 2x ...