![Celeb ft. Billirano](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/07/316d5ded055f42b9b3a889572734acc4_464_464.jpg)
Celeb ft. Billirano Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Not over till it's over
Hmmm-hmm
Smart level
Originator
I am billirano
Me no too get
You self dey try
Everyone just dey package
If today no work
Tomorrow still dey
Not a bad life just a bad day
Mosun moji layo
Moji morire
Badman dey blend as e dey go
I no fit to wait again
Baami shey ewa omo ishe o
Emi n'wa oga
Omi labuwe omi labumu
Omi olota
Olowo lowo kolena kamari
Ejor mi ko sapa ni
Ojulopesi
Naso dem dey talk
Adun lon keyin ewuro
Not over till it over
Boi no wan carry last
Bobo turn loader
Boys dey choke
Girls dey para
Ojoro mijo
Ibrahim turn picker
Was not born with a silver spoon
But bobo don go far
Dem no dey tell person
Ojumari fun eni tomala
My battery no go low
Majoka mi olugbala
Gba owo eh pe yema shey bi bolo
Mo mope wonma soromi ni koro
Me i no too dey hear them
Dem no be God i no fit fear them
Astaghfirullah for the sins we made
If you no fit help me make you gimme space
All my heart desire koluwa bami shey
Weytin be for me make e come my place
The story no go sweet if you no suffer
See my face dakun shey mojo omo butter
I no too get much time
Man gats to face my grind
Shey na sorrow help me commot am
For this game i no wan carry last
Carry last
Not over till it over
Boi no wan carry last
Bobo turn loader
Boys dey choke
Girls dey para
Ojoro mijo
Ibrahim turn picker
Was not born with a silver spoon
But bobo don go far
Dem no dey tell person
Ojumari fun eni tomala
My battery no go low
Majoka mi olugbala