Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2023

Lyrics

Pp

Yeah yeah yeah yeah

KS to the world


Omo come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


See I dey cool

When you dey my side

Bae mi I dey cool

Be like this shawty dey control my mind

I love the way you whine it whine it on me

Come spend all of my money

Oh baby please

Make I give you butter or you want cheese

Yeah yeah

You be the one I've been searching for

I dey go see your Papa, your Mama

Tell dem say na you I wan marry oh

Tell dem say na you I wan marry ohh

I dey go see your Papa, your Mama

Tell dem say na you I wan marry oh


Omo come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Stay with me

And I go be your last stop

Mi I fit to do anything for your love

Just tell me what you need

Then I go do am more

She says she want a bad boy like me

Wey go do the do anytime she need

She says she want a bad boy like me

Wey go do the do anytime she need

She says she want a bad boy like me

Wey go do the do anytime she need

Wey I tell 'em say


Omo come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Omo come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy


Come takie ma koko

You know say ebe you wey I go follow

Gimme fine whine make I mellow mellow oh

Odo eyy

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status