![Edo Piano ft. PB Fame](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/09/c1df9424db554f32b46f41f9dafbf5f3H3000W3000_464_464.jpg)
Edo Piano ft. PB Fame Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Koko on this one
Pop
My blood
My blood
My squad
My squad
When I need you the most nah you run commot
Dem tell me say u be beast
But I still go trust
Carry my future plans follow u Dey talk
Now see as e be
You carry microphone expose my secrets
Put knife for my back u no get pity
When I Dey battle my demons u no call me
Now when I don Dey ball u wan come see me
I wan talk wentin Dey my mind
Wahala
See
Wey
Them be tell me say you nor good
but e nor let me believe
Wahala
Say
My blood my blood
E sharp
Unto one love ohh
E sharp
My own my own
E sharp
My squad my squad
E sharp
Unto one love ohh
E sharp
My blood my blood
E sharp
Unto one love ohh
E sharp
Straight out of benin
E sharp
I enter Pluto
E sharp
Straight out of benin
E sharp
I enter Pluto
E sharp
Straight out of benin
E sharp
I enter Pluto
E sharp
Straight out of benin
E sharp
I fly enter Pluto
E sharp
Wahala
I wan talk wentin Dey my mind
E sharp