MOTIVATION ft. R.white Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
See ohh T wise dem Dey call me
It's Hamstar dabloody producer
All my prayer cover me ihnn
When nobody call on me ihnn
Change the kalakuta the bills on me ihn
Make una shower me blessings ihn
As dem they shoot many short
One man down
The man family don deh cry non stop
Dem go Bukkle their shoes till the kingdom Come
All our plans we leave ham for God
Cos the devil deh our road bus stop
many guys drink innocent blood
Cus our country don turn to flood
Kilamase ehh
Watin we go come do
Badman deh Kaku
Just to get the pay ehh
I just wanna handle
My money passel
Just to turn it up
turn it up ehn
Everyday mama pray for me
Pray to jah e go be for me
One day e go set for me
Everyday every night I dey grind Nani
I gatta chase my dream Face my fears
Been in this game no one care
No mama Dey no brother dey
Grind all day e go be one day
Anytime I fall I call on jah
Jah jahova koya gbemi ga
All our plans we leave ham for God
Cos the devil deh our road bus stop
many guys drink innocent blood
Cus our country don turn to flood
Kilamase ehh
Watin we go come do
Badman deh Kaku
Just to get the pay ehh
I just wanna handle
My money passel
Just to turn it up
turn it up ehn
Broadcasting Information
Started from my nation
Konibaje Teba Fun'mi Ni Orentation
That's my decision
A man on a mission
Wey no get vision
E no get choice, e go started with corruption
I Get Goal
I Want 10 Shawty In My Room
10 Bad Belle In My Show
You Supposed Don Know As E Dey Go