Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2022

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Wonje - Balloranking

...

Boy ranking

mo she temi jeje I never be anything I wan

I no fit settle for less

I been doing my best I no go dey here if I no go reach how my pepper wan rest o ahn!!

aje pkako dem wan hear my own vibe

if e flexible make dem do am(2x)

gbedu ti bale Pepe wan kind

shalewa say she love all my style oo

But no love when money is not involved jeje o jeje(1x1x1x1x1....)

and if I Ball today i don wait for me turn o

jeje o jeje(1×1×1×...)

make eno teh before you know wetin dey sup me I still wan buy my beamer and rolls Royce oo

say me I be wanted oo but I know say wonje

jeje o jeje(1×1×1×1....)

So me i keep it 100 o Mama pray for me

High than Rocket o ahn ahn ahn ahn

(melodious instrumental)

yeye won beh Star boy me no wan stress

anyhow anyway

I know say wonje but sometimes shishi no go dey pocket

But me I keep it 100 no be today

my face don dey rugged won ni won wa mi mama

pray for me higher than rocket (2×)

Hook!

But no love wen money is not involved

and if I Ball today I don wait for me turn o

make eno teh before you know wetin dey sup me i still buy my beamer and rolls Royce oo jeje o jeje(2×2...)

chorus!

say me I be wanted o but I know say wonje! jeje o jeje

so me I keep it 100 oo

mama, pray for higher than rocket o

jeje o jeje ahn ahn!!

lyrics By Joshua segun Adeosun

owned by Balogun Olamilekan(balloranking)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status