Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Money on my mind

Money mindset no be chais

If e no be God man for no see life

Man for no dey organize

Make Dem criticize

Mehn I see no flaws for my vibes

Everything that I do is an evidence to live a better life

Moving on is a pain gone

Many sacrifices to pay off

Circumstances tribulation wahala

But na God be my Anchor

Brother man keep your head up

No man kind is a help lord

So I go straight down to my kneels

And I pray so hard to my savior


Holy father father father

Make your blessing just dey enter enter enter

Holy father father father

Make your blessing just dey enter enter enter


Normally we go chop

Everything go soft in no time

Everyday man dey work

Under rain under sun shi shi but na God dey provide

Tell me why I no go flex am when man don dey suffer for long time

E no go cause no harm if I start to dey ball

Pulling up in Royce or Tesla

Na the money be my target

Location being tracked with my gadget

E no go nice if I dey on a low key

And family never dey on a diet

Dem block me I go fly fence

Enemies plenty I be baddest

No go mind anybody wey criticize disparage

Na God be the highest

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status