All Eyes On Me ft. Darse Mayne Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Woah woah woah woah woah
Yah no no no no
Uh huh uh huh yea yea yea yea
Thank God sey we never gon fall
Am doing 420
Shey you concur
Ehn won pelu mi but am tour
And you no see say we always outside
Now they wan kill my vibe
Olopa wan kpeme my guys
Dem no reach
Ten toes on em them no fit
Ahh Ahh Ahh
You know I do it for the fam (iyo iyo)
That's why am never on the gram
Blessings Inna mi yard
Ahh ahh ahh
Am outside won pelu mi
When I show all eyes on me
All eyes on me yea
E mi Don wura
O li seke Bula
Omo to ba gbewa
Go ma she te mi wura
Hustle For the Luba
Iba Gaza
Anything for the mula
Money dey my aza
Throw fire but dem no reach
Wan kpai Me dem no fit
Bad man dey
And I be novice
Shey you notice
Shey you notice yea
Am loaded it's coded
When I show all eyes on deck
Omo lo go shey you no know
Won pe mi like I win lotto
Am loaded it's coded
When I show all eyes on deck
Omo lo go shey you no know
Won pe mi like I win lotto
Thank God sey we never gon fall
Am doing 420
Shey you concur
Ehn won pelu mi but am tour
And you no see say we always outside
Now they wan kill my vibe
Olopa wan kpeme my guys
Dem no reach
Ten toes on em them no fit
Ahh Ahh Ahh
You know I do it for the fam
(you know i do it for the fam)
That's why am never on the gram
( that's why am never on the gram)
Blessings Inna mi yard
Ahh ahh ahh
Am outside won pelu mi
When I show all eyes on me
All eyes on me yea
E mi Don wura
O li seke Bula
Omo to ba gbewa
Go ma she te mi wura
Hustle For the Luba
Iba Gaza
Anything for the mula
Money dey my aza
Am loaded it's coded
When I show all eyes on deck
Omo lo go shey you know
Won pe mi like I win lotto
Am loaded it's coded
When I show all eyes on deck
Omo lo go shey you know
Won pemi like I win lotto