Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yaman

Pressure

Yeyeyeyeh

Pressure

Blakkamia


Everyday my country show me no love

Switch up the pain for the gain (Pressure ti wa o)

Life na jungle when you grow up you'll know

E fit drive you insane (Pressure)


Ayeeeeee Aaaaaaaah

Ebi pa mi eeee se fe pa wa

Everyday money dey change

Dey there dey play

We nuh fit even buy garri again

Wetin I go next my next of kin

Long time dem don dey do am

No be today


Everyday my country show me no love

Switch up the pain for the gain

(Pressure ti wa o)

Life na jungle when you grow up you'll know (Yeyeyeyeh)

E fit drive you insane (Yaman)

E don tey we dey hear the same current affairs

Still we dey wait make current appear

Make we dey see if the currency clear

All of my guys fit run up a check

Up in a sec was down for a minute

Had to go get it and handle my business

Je kin mo bo shey maje

Mo nronu lataro titi dale

Graduate from school nothing to do

I never chop since yesterday afternoon

Mental abuse dem rain pon di yutes

Me and my goons me plotting a coup

Awon lawmakers ki lo nje up nepa

Billions of dollars from oil sector

Blaming a python is not clever

Very soon una go chop breakfast


Everyday my country show me no love

Switch up the pain for the gain (Pressure ti wa)

Life's a jungle when you grow up you'll know (Pressure ti wa o)

E fit drive you insane (Pressure ti wa)


Ayeeeeee Aaaaaaaah

Ebi pa mi se fe pa wa

Everyday money dey change

Dey there dey play

We nuh fit even buy garri again

Wetin I go next my next of kin

Long time dem don dey do am

No be today (Pressure ti wa o)


Pressure Pressure Pressure

Pressure ti wa o

Pressure Pressure Pressure

Pressure ti wa o

Pressure Pressure Pressure

Pressure ti wa o

Pressure Pressure Pressure

Pressure ti wa o


Ijoba lemi naa

Federal government liability

Awa naa sise fun ijoba

Can you hold God

Won lemi titi tititi lati Lekki

Mo sa wa nu igbo (Heyo Self)

Won tun lemi wa nu igbo (man dem too selfish)

Wo oti di weyrey o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status