On God Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Mama koronde remo koshe kerende keremo kosho nda
Enkate keremo koshe kerende
Oh yes, thank you father
I hereby decree
Tonight, every one of you be free
I found a solution, Eleda mi o
Hallelujah
Jehovah the first, he be the best
He be the one from the start to the end
Wetin he do me, I no go forget
If I no talk o my mind, no go rest
Carrying my load
Gave me life
Saved my soul
Shine the light on me
Took all my pains and he gave me comfort
Oun ti mori enu mi ole so tan
I found a salvation
I got a redemption
I got a liberation
I found a solution
If he no be you, way no leave me
I for don fall oh, i for don loss
Everything on God oh
God no be man oh
Anything you want oh
Just believe in your mind oh
Everything on God oh
God no be man oh
Anything at all oh
Confess with your mouth
Oluwatishe Oluwatishe yea
Oluwatishe Oluwatishe yea
All you want is here everything is here
Oluwa tishe Oluwa tishe yea
No be say you sabi pass oh
No be say you sabi this, you sabi that oh no
No be say I sabi run no
No be say I sabi work, I sabi fight oh no
Na the grace of the Lord be wrapped way dey cover me.
Na the word of the Lord be the thing way dey ginger me.
As you believe in God
Never lose faith
Worship the Lord
Cause this is the way
Everything on God oh
God no be man oh
Anything you want
Just believe in your mind
Everything on God oh
God no be man oh
Anything at all
Confess with your mouth
Oluwatishe Oluwatishe yea
Oluwatishe Oluwatishe yea
All you want is here everything is here
Oluwatishe Oluwatishe yea
Hallelujah
The bridge
Nuelly star boy