Tomorrow Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I dey for you today no mean say you go dey for me tomorrow na
My hustle pay today no mean say me I no go work tomorrow na
I chop your work today no mean say me I no go chop your friend o na
You break my heart today no mean say me I no go love tomorrow na
Look into me eyes my kele
Call your friends j'a sere
Tell me how you feel my kele
O na na
Leave you
Leave you
Me I no fih leave you
If you be alert I go recieve you
Me I no deceive you
Leave you
Me I no fih leave you
If you be alert I go recieve you
My baby na
Jo for me na
Augustina
Shalewa
My baby na
Jo for me na
Augustina
Shalewa
I dey for you today no mean say you go dey for me tomorrow na
My hustle pay today no mean say me I no go work tomorrow na
I chop your work today no mean say me I no go chop your friend o na
You break my heart today no mean say me I no go love tomorrow na
Rip mohbad
Me I no go lie
Many things dey sup
wey fih make e man to mad
If you look around
You go see I no dey lie
Many things dey sele
wey fih make e man to mad
If I do my thing Dem go want to run their mouth
If you do like that Dem go want to run their mouth
Me I no fih shout
Me I no fih shout
Where you been dey when I neva get the kpa
Normal lifestyle you say I wan dey use you kpa
I do my thing jeje but doings dey body
I no be shalipopi buti para dey body
If you say you dey with me
Then you gats to stay for me